Anita Asuoha popularly known as Warri Pikin shared throwback photos of her and her husband, Ikechukwu as they celebrate their 8th year of being married.
She wrote:
“Today March 30th Make am 8years when
Isiala- ngwa Pipo follow thier Brother Ikechukwu come warri come pay e Mugu feeee…Traditionally ๐๐๐ป
.
.
.
Inlaws Una suppose pay my Papa another Mugu feeee O! Because I have married him well๐
Una nor Dey Rate me at all, sotey Una con even tie me LEGE for my head๐ฅฒ
.
.
This b4 and after video na to show Una Wetin God don use me to do for Una brothers life indeed(who finds a wife finds a good think)
.
.
The difference is Clear
B4 I marry am, If Ikechukwu Dey waka Dey come e be like who Dey go, all d vain for e neck Dey show becos no flesh to cover am but Now Everywhere stew!
HML to Us๐๐ปย
I will Marry Ikechukwu againโค๏ธ
#igbowife”
[/video]