Actress, Etinosa Idemudia sends 700k to an associate instead of 70k, blames Davido for the error.
She took to social media to share her ordeal.
βWho send me message Jesus Na so this friendship wan take spoil? Ahhhhhhhh Jesus Jesus holy spirit iye oooo nkan se mi kasala ti pada burxt
IF I DONT GET MY MONEY IN THE NEXT 3 HOURS NA INSTABLOG GO SETTLE US OOOOOOOO. Aunty no use this kind thing take play with me abeg I no dey like this kind prank. See wetin Davido don cause this early morning
β
